Omo, how we take decide run this thing sef?

See, na frustration cause am!

You don try design fintech app and na Naira sign the give you headache? Even dev. dey as you make you give am documentation for naira sign! Lol.

This project occur just because people wey dey run this font and keyboard matter no really rate us like that. So we talk say make we change am by ourselves. After all nobody go do am for us if we no do am.

Guys wey dey run am:
Any wahala? Email hello@charlesnjoku.com

Request Font

Once we get request wey plenty, we go run sharpaly then email you when e ready to download.

Thank you! Your submission has been received!
Oops! Something went wrong while submitting the form.