Abeg, no go shame us.

This matter wey we dey run na pure open source matter. We no dey put hand for commercially licensed fonts. Make e no go cause serious wahala.

We respect everybody creative rights and so we also no dey claim any rights to the fonts wey we modify. Na just naira sign we add, we no kill anybody.

Abeg, make you no go use this matter cause trouble, try dey reasonable with am. If you get any issue abeg email us hello@charlesnjoku.com

Guys wey dey run am:
Any wahala? Email hello@charlesnjoku.com

Request Font

Once we get request wey plenty, we go run sharpaly then email you when e ready to download.

Thank you! Your submission has been received!
Oops! Something went wrong while submitting the form.